Nigerian singer Mr Eazi has said that he would give ‘some cool £’ to anyone that helps find his laptops and phones that were stolen in Ghana.
The singer made the promise while appealing for help to celebrities from Ghana to help him recover his stolen items in a series of tweets shared via his Twitter page on Tuesday.
“Abeg If Anybody see my laptop for Accra make e halla me! I go give am some cool £.
“Be like I go go tiptoe lane go beg the boys for there!! I sure sey dem be go listen me! Me sef I be hustler one time lol.
“Governor @stonebwoyb Abeg dem steal my laptop plus phones for Accra!! U go fit give executive order make street find am den return am! I am loyal to your government.
“Cos like if you sell the laptop then phone u go get like some small money wey if u bring am come my der u go get triple sef! Boys for look sharp den investigate give me @AmgMedikal what u dey feel.
“Uncle @sarkodie dem steal my Laptop o! Abeg give executive order,” he tweeted.